Wednesday, November 26, 2014

See Suffering In Nigerian Prisons!!! God Have Mercy.

this one no be joke, this na picture of some Nigerians wey dey prison. and another painful thing be say some
of these pipu fit dey innocent. ih get as ih be o. Abeg with this make we try to keep our hands cleanoooo,it's not funny at all.

No comments:

Post a Comment